Wia dis foto come from, X/White House
- Author, Max Matza
- Role, BBC News
US President Donald Trump don dey face yab from Catholics afta e post AI picture of am as di Pope.
Di picture wey di official White House social media accounts bin share dey come as Catholics dey mourn di death of Pope Francis wey die for 21 April, and as dem dey readi to choose di next pope.
Di New York State Catholic Conference accuse Trump say e dey mock di faith. Di post dey come…
Article Source
https://www.bbc.com/pidgin/articles/crldy6ry29zo